Uranus
Appearance
Uranus
Part of | outer Solar System |
---|---|
IPA transcription | ˈuːʁanʊs |
Named after | Uranus, Urania |
Demonym | uranià, Uranano, Uranian |
Location | outer Solar System |
Significant event | discovery of Uranus, transit of Uranus from Neptune |
Catalog code | |
Discoverer or inventor | William Herschel |
Time of discovery or invention | 13 March 1781 |
Site of astronomical discovery | Bath |
Parent astronomical body | Sun |
Notation | Uranus symbol |
Epoch | J2000.0 |
Stack Exchange tag | https://astronomy.stackexchange.com/tags/uranus |
Unicode character | ⛢, ♅ |
Uranus bi di sevunt planet from di Sun. E bi a gaseous cyan-kolourd ice jaiant. Mos of di planet bi wota, ammonia, and methaen for a supakritikal faez of mata, wey for astronomi bi 'ice' or volatais. Di planet atmosfe get komplex layerd klaud strochor and get di lowes minimum temperashor of 49 K (−224 °C; −371 °F) aut of aul di Sola System planet-dem. E get a makd axial tilt of 82.23° wit a retrograed rotashon period of 17 hauas and 14 minuts. Dis mean say for an 84-Earth-year obital period araund di Sun, e pol-dem get araund 42 years of kontinuous sunlait, wey dey folod bai 42 years of kontinuous daknes.